Hook
Omarima
Baby omarima eh baby
omarima
Baby Reason with me
My baby
Omarima
Baby omarima eh baby
omarima
Baby Reason with me
My baby
verse1
2 + 2 = 4
1 + 1 = 2
Me and You ma X4
Tell them no be my fault
this our love
E dey shine
make dem girls get jealous
see their eye won commot
Tell them make dem commot
Hook...
Verse 2
Seh you come my place
make we see face to face
Cause E be you
Wey dey burst my brain
Mi ole fi e sere e e
mo fe ba e de le
Seh you go be my baby
Make i be your pappy
Come make i touch your body
Make i rock your body
Baby seh you go dey
If Money no dey e e
The way you move your body
make me lose my manners
Hook...
Outro...
@ copyright StarriseTV